Tuesday, September 28, 2010

Nigerian Slangs

So peoples, LGT!
1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
51. BUNT - bros u no try
52. EFBU - e fit be u
53. U2DF - U 2 dey fap
54. YNGJ - you no get job
55. IWP - I Wan Piss (substitute for BRB)
56. IDC - I Dey Come
57. IWP - I Wan Piss (substitute for BRB)
58. IDC - I Dey Come
59. Uwta- you wan try am???
60. Wddu- Wetin dey do u?
61. Uwd- you wan die?
62. Idh- I dey house
63. Wut- Wetin you talk?
64. Ydttm- you dey talk to me?
65. Iwgs- I wan go sleep
66. Iwg- I wan go
67. Udsa- you don start again
68. Nma- no mind am
69. Cgkl- chicken get k-leg
70. Ndbl- nepa don bring light
71. Ucc- you chop crase?
72. Ungkm- you no go kill me
73. Ugkmo- you go kill me oo,
74. VDCM - Vex dey catch me
75. UTT - U too Talk
76. SYMJM - Shut Your Mouth Jobless Mugu
77. UGDB - U go die better
78. IOT - I open Teeth
79. SMSM - see me see motorcycle
80. DDBL (Dem don bring light)
81. OBNBST- O boy no be small thing

Eko Atlantic City



Eko Atlantic City, Lagos

Eko Atlantic is a dynamic new city that will rise from the Atlantic Ocean, adjacent to Victoria Island in Lagos, Nigeria, the biggest and fastest growing city in West Africa. It will be built on land that is being reclaimed from the sea, and is now for sale.

Eko Atlantic will become home to at least 250,000 residents, with commuter volume expected to exceed 150,000 people daily.

In essence it is a huge reclamation project, replacing land that was lost during a hundred years of severe coastal erosion. Complex marine works engaging world-renowned consultants and contractors to roll back surging waves from the Atlantic Ocean have already begun.

Valuable land that was lost to generations of Nigerians has started to reappear, expanding every day.

Eko Atlantic will grow into a vibrant, twenty-first century city, larger than Victoria Island, and will help to establish Lagos as the financial capital of Africa. The project is slated to be completed in seven (7) years time.

 
Design by Wordpress Theme | Bloggerized by Free Blogger Templates | Best Buy Printable Coupons